Burna Boy - Odogwu mp3
Odogwu
Views9
Duration3:06
Listen online Mp3 Download

Song lyrics Burna Boy - Odogwu

[00:10.33] When I reach Igbo land, dem calling me Odogwu (Odogwu) [00:15.39] And as I enter the town, I put am for agu (Odogwu) [00:20.20] And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh [00:25.39] Over any obstacle, e be Odogwu (Odogwu) [00:29.96] Say na who dey draw the map e oh (Odogwu) [00:32.46] You are looking at the champion (Odogwu) [00:34.93] Where the girls dey shake nyansh oh (Odogwu) [00:37.54] Wey the person with the cash oh (Odogwu) [00:40.04] Aje aje kekele (Odogwu) [00:42.42] Aje aje kekele (Odogwu) [00:45.07] Aje aje pekele (Odogwu) [00:47.78] Champion [00:49.50] Make I remind you as e dey go [00:51.84] Bounce to the sound when I bounce with the dough [00:54.10] Serve yourself, na the matter we dey do [00:56.57] Omo you dey slow, move make I move [00:59.26] I go slide then you go sink like a boat [01:01.67] Me I just dey laugh like say life is a joke [01:04.17] I like Igbo girls wey dey clean, wey dey cook [01:06.63] If their boyfriend no get money then they can't cope [01:09.30] Kuro n be [01:10.53] When I reach Igbo land, dem calling me Odogwu (Odogwu) [01:15.40] And as I enter the town, I put am for agu (Odogwu) [01:20.33] And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh [01:25.43] Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu) [01:29.84] Oh my God, what a symphony (Ahan) [01:32.44] So tell me, what has gotten into me? [01:34.61] I step in real ride, pull up in a Bentley [01:37.06] And with the [01:37.88] The diamond shining on every ring you see [01:39.56] Lights on, lights on, I be commodore [01:41.99] The girls dem- [01:42.77] Dem want to touch pon my kponornor [01:44.55] And if you nor get work you be jankara [01:46.88] Abegi, so make you go sit down for one corner [01:49.44] You con dey bother me, I go need my apology [01:53.32] You know I wanna see [01:55.92] All the fine girls wey dey totori [01:58.38] Make I kolobi [01:59.57] Hmmm [02:00.54] When I reach Igbo land, dem calling me Odogwu (Odogwu) [02:05.46] And as I enter the town, I put am for agu (Odogwu) [02:10.25] And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh [02:15.34] Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu) [02:19.90] Say na who dey draw the map oh (Odogwu) [02:22.56] You are looking at the champion (Odogwu) [02:25.11] Where the girls dey shake nyansh oh (Odogwu) [02:27.57] Wey the person, wey the cash e oh (Odogwu) [02:30.03] Aje aje kekele (Odogwu) [02:32.68] Aje aje kekele (Odogwu) [02:35.11] Aje aje pekele (Odogwu) [02:37.85] Champion [02:39.39]
Deploy

Burna Boy - Odogwu mp3

song Burna Boy - Odogwu download mp3 or listen online free

Downloading song
If the download does not start automatically, click on this link
User Authorization
mp3get.net
0:00
0:00
0:00
0:00