Burna Boy - JA ARA E mp3
#Хип-хоп
JA ARA E
Views7
Duration3:10
Listen online Mp3 Download

Song lyrics Burna Boy - JA ARA E

[00:09.30] (Ehe) Ko juba, ko juba [00:11.57] (Ehe) Ko juba, ko juba [00:15.50] (Ah) Ko juba, ko juba [00:18.67] (Ehe) Ko juba, ko juba (Ah) [00:20.80] Your body go rest o [00:23.45] Papa tell pikin o [00:25.90] Your body go rest o [00:28.22] Your body go rest o [00:31.70] Your tongue go confess o [00:33.61] Your head e go correct o [00:36.22] You no go forget o [00:38.70] Shey, you get the concept [00:40.93] Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é) [00:42.85] You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é) [00:45.70] Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é) [00:47.83] For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é) [00:50.72] You go bow for Lagos oh (Ja Ara é) [00:53.16] If you no know yourself, you go lost oh (Ja Ara é, Ja Ara é) [00:55.93] If you get the money, you be bros oh (Ja Ara é, Ja Ara é) [00:58.57] Omo nobody holy no apostle no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é) [01:02.11] Your body go rest o (Kuro nbe) [01:04.89] Papa tell pikin o (Eh, eh) [01:07.75] Your body go rest o (Sukuru ge ge ge) [01:10.59] Your body go rest o (Eh) [01:12.10] Your tongue go confess o (Sonu) [01:15.76] Your head e go correct o [01:17.94] You no go forget o [01:20.64] Shey, you get the concept [01:22.85] Dem go tell you [01:24.14] Watch out when you go [01:25.29] Watch out pon de road [01:26.55] Watch out for dem hyenas [01:28.22] Watch out when you go [01:30.18] Watch out pon de road [01:31.33] Watch out [01:33.33] Look around in all the places you go to [01:35.84] Stand your ground and stay solid like Ogun [01:37.97] Watch your back and just do what you supposed to [01:40.47] Take care of family and people you're close to [01:43.39] Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é) [01:45.49] You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é) [01:48.43] Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é) [01:51.03] For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é) [01:52.98] You go bow for Lagos oh (Ja Ara é) [01:56.18] If you no know yourself, you go lost oh (Ja Ara é, Ja Ara é) [01:59.31] If you get the money, you be bros, oh (Ja Ara é, Ja Ara é) [02:01.80] Omo nobody holy no apostle, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é) [02:04.67] Your body go rest o (Kuro nbe) [02:07.84] Papa tell pikin o (Eh, eh) [02:10.87] Your body go rest o (Sukuru ge ge ge) [02:13.13] Your body go rest o (Eh) [02:16.26] Your tongue go confess o (Sonu) [02:18.76] Your head e go correct o [02:21.19] You no go forget o [02:23.58] Shey, you get the concept [02:24.77] Dem go tell you [02:25.97] Watch out when you go [02:27.66] Watch out pon de road [02:28.72] Watch out for dem hyenas [02:30.22] Watch out when you go [02:32.16] Watch out pon de road [02:33.24] Watch out [02:35.38] Dem go tell you [02:36.86] Watch out when you go [02:38.10] Watch out pon de road [02:39.13] Watch out for dem hyenas [02:40.68] Watch out when you go [02:42.54] Watch out pon de road [02:44.38] Watch out [02:45.85] (Ehe) Ko juba, ko juba [02:49.43] (Ehe) Ko juba, ko juba [02:52.07] (Ah) Ko juba, ko juba [02:54.18] (Ehe) Ko juba, ko juba [02:57.35] (Ah) Ko juba, ko juba [03:07.16]
Deploy

Burna Boy - JA ARA E mp3

song Burna Boy - JA ARA E download mp3 or listen online free

Downloading song
If the download does not start automatically, click on this link
User Authorization
mp3get.net
0:00
0:00
0:00
0:00