Burna Boy - Wetin Man Go Do mp3
Wetin Man Go Do
Views8
Duration3:08
Listen online Mp3 Download

Song lyrics Burna Boy - Wetin Man Go Do

[00:10.88] Arrrhhh [00:14.15] Champion [00:17.80] [00:19.81] People wey dey Shayo [00:21.83] Those people dey here now [00:24.51] People wey dey jaiye oo [00:26.57] Those people dey here now na na [00:29.69] Them no dey call me tele oo [00:31.59] But them dey ca-call me now [00:34.39] Na empty belle oo [00:36.32] Na im make man dey feel somehow [00:38.83] I calling my aza [00:40.79] Sey i be wan cashout [00:43.05] Sey make i put ten thousand [00:45.24] I put ten thousand [00:47.80] Everybody con cashout [00:50.39] Thank jehovah [00:52.72] Put am for my aza [00:55.08] Begin to find another ah ah [00:58.75] Waka waka no rest oo [01:02.22] Wetin man go do [01:03.91] Money go dey for madam to cook Ogbono [01:06.92] Wetin man go do [01:09.09] Your pikin sef e gass go school ooh [01:12.07] Wetin man go do [01:13.85] When money come e go hear [01:17.04] Wetin man go do uh uh [01:19.41] Wetin man go do uh uh [01:21.75] Wetin man go do [01:24.30] Wetin man go do ooo [01:26.98] Wetin man go do uh uh [01:29.16] Wetin man go do uh uh [01:31.68] Wetin man go do uh uh [01:33.94] Wetin man go do [01:37.78] God I dey serve yi [01:39.42] No go let my blessings to pass me [01:42.05] Enemy no go laugh me [01:44.36] Make the money chill and relax me [01:46.81] If the money dey we go faji oo [01:49.15] I go be the life of the party oo [01:51.65] E go be like sey na magic [01:54.13] Call me jazzman abra cadabra oo [01:57.28] Waka waka no rest oo [02:00.74] Wetin man go do [02:02.69] Money go dey for madam to cook ogbono [02:05.62] Wetin man go do [02:07.54] Your pikin sef e gass go school ooh [02:10.68] Wetin man go do [02:12.45] When money come e go hear [02:15.53] Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra) [02:18.53] Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra) [02:20.58] Wetin man go do (oh ro ro ro ro) [02:22.96] Wetin man go do ooo [02:25.45] Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra) [02:27.67] Wetin man go do(ah ra ra ra ra) [02:30.22] Wetin man go do uh uh (oh ro ro ro ro) [02:32.71] Wetin man go do [02:36.11] Man go fight for money (wetin man go do) [02:38.54] Man go fight for woman (wetin man go do) [02:40.66] Man go fight for business (wetin man go do) [02:43.02] Man go fight for nonsense (wetin man go do) uh uh [02:45.92] Body don dey tire [02:48.23] Body no be firewood (wetin man go do) [02:51.31] Body don dey tire [02:52.67] Body no be firewood (wetin man go do oo) [02:55.52] Wetin man go do oo do oo [02:58.53] Wetin man go do doo ooo [03:00.93] Wetin man go do oo do oo do oo do oo do oo doo [03:04.68] Wetin man go do [03:05.81]
Deploy

Burna Boy - Wetin Man Go Do mp3

song Burna Boy - Wetin Man Go Do download mp3 or listen online free

Downloading song
If the download does not start automatically, click on this link
User Authorization
mp3get.net
0:00
0:00
0:00
0:00