Ph City Vibration
Views8
Duration3:46
Listen online Mp3 Download
Song lyrics Burna Boy - Ph City Vibration
[00:02.57] Its an R and Bits property people
[00:08.58] I grew up in a place called PH City
[00:12.46] And if you see me
[00:15.15] Me dawgs dem with me
[00:17.63] Wo wo wo wo
[00:18.94] Southside of the river'a the garden city
[00:22.00] Catch the vibe and the feeling
[00:24.48] Plus this how we living
[00:27.04] Goes there!
[00:28.59] Left, right, front and rear
[00:30.13] All protocols observed
[00:31.98] Goes there!
[00:33.31] Tell dem say I no fear
[00:34.86] I know say my coast clear
[00:36.55] Who goes there o?
[00:37.76] Be like say una don forget say me gun dem get reload'e
[00:40.52] Who goes there o?
[00:42.85] And if you never really go there, then you will really never know
[00:45.43] Dey there man'o
[00:47.12] You know me abi Port Harcourt boy original
[00:48.94] And I was born inna the teaching hospital
[00:51.40] The 2nd of July of 1991
[00:54.00] I no dey stay too far from Liberation stadium
[00:56.21] And I dey chop bole and fish and yam
[00:58.52] And everybody know say man'a risk and dang
[01:00.73] Southside official, Takwa badman
[01:03.29] Remember when we frequent police station
[01:05.59] And if you never understand no vibration
[01:07.77] Take you to rumuigbo where the high grade burn
[01:10.15] Da Psychiatric road dat'a my place man
[01:12.50] If anybody ask, make you tell them
[01:14.83] I grew up in a place called PH City
[01:18.24] And if you see me
[01:20.37] Me dawgs dem with me
[01:22.49] Wo wo wo wo
[01:24.18] Southside of the river'a the garden city
[01:27.30] Catch the vibe and the feeling
[01:29.99] Plus this how we living
[01:32.26] Goes there!
[01:33.84] Hey Hey Hey
[01:36.79] Wo wo wo wo
[01:38.39] Hey Hey Hey
[01:40.13] Hey Hey Hey
[01:41.50] Hey Hey Hey
[01:42.46] Goes there!
[01:43.69] Hey Hey Hey Hey Hey Hey
[01:44.97] Hey Hey Hey Hey Hey Hey
[01:46.59] Goes there o!
[01:47.74] Hey Hey Hey Hey Hey Hey
[01:49.30] And we get sinister
[01:52.41] Know say Niger Delta boys no trust no minister
[01:54.29] That's the reason why dem'a burst the cylinder
[01:56.71] I swear to god you no go see small pikin ya
[01:59.12] Even small pikin no be su'mall pikin ya
[02:01.40] My father na Port Harcourt boy original
[02:03.83] Even my mother sef na Port Harcourt original
[02:06.05] My sister're and me Port Harcourt original
[02:08.21] My sister Nissi na Port Harcourt girl original
[02:10.52] Me come from the home'a the smooth criminal
[02:12.52] Deadly striker, we n'attack no subliminal
[02:15.35] Me go to Rumumasi when I get spiritual
[02:17.82] Victory baptist church next to cathedral
[02:20.16] Where Pastor Badu d'a the holy man
[02:22.20] Him tell me say I woulda be the chosen one
[02:24.50] Long before me like up the woolen gown
[02:27.25] Me tell you something better, listen closely man
[02:29.68] I grew up in a place called PH City
[02:32.99] And if you see me
[02:34.75] Me dawgs dem with me
[02:37.44] Wo wo wo wo
[02:38.85] Southside of the river'a the garden city
[02:41.84] Catch the vibe and the feeling
[02:44.34] Plus this how we living
[02:47.08] Goes there!
[02:48.74] Left, right, front and rear
[02:49.91] All protocols observed
[02:51.57] Goes there!
[02:52.92] Tell dem say I no fear
[02:54.42] I know say my coast clear
[02:56.24] Who goes there o?
[02:57.66] Be like say una don forget say me gun dem get reload'e
[03:00.67] Who goes there o?
[03:02.49] And if you never really go there, then you will really never know
[03:05.58] Dey there man'o
[03:07.32] You know me abi Port Harcourt boy original
[03:09.02] And I was born inna the teaching hospital
[03:11.28] The 2nd of July of 1991
[03:13.78] I no dey stay too far from Liberation stadium
[03:16.00] And I dey chop bole and fish and yam
[03:18.20] And everybody know say man'a risk and dang
[03:20.86] Southside official, Takwa badman
[03:22.43] Remember when we frequent police station
[03:25.36] And if you never understand no vibration
[03:27.72] Take you to rumuigbo where the high grade burn
[03:30.05] Da Psychiatric road dat'a my place man
[03:32.55] If anybody ask, make you tell them
[03:34.58] I grew up in a place called PH City
[03:36.96]
DeployBurna Boy - Ph City Vibration mp3
song Burna Boy - Ph City Vibration download mp3 or listen online free