Ye
Views8
Duration3:51
Listen online Mp3 Download
Song lyrics Burna Boy - Ye
[00:00.35] Oh baby, your body's on fire
[00:05.09] My nigga die for nothing, ah
[00:07.22] My nigga die for nothing, ah
[00:10.72] Die for nothing, ah
[00:12.03] My nigga die for nothing, ah
[00:14.38] My nigga die for nothing, ah
[00:16.84] My nigga
[00:17.81] Oluwaburna
[00:19.52] Eh-eh, Ye, Ye, Ye
[00:21.73] Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
[00:23.78] Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye
[00:26.27] Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
[00:28.75] Ye, Ye, Ye, Ye
[00:31.09] Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
[00:33.33] Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye
[00:35.87] Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
[00:38.36] This one na gbedu wey dey ja pata
[00:43.15] Me, I no get time, I dey da pada
[00:47.43] Dada cover my face, calling me Lagbaja
[00:52.55] Biggie man, wey no dey wear agbada
[00:56.54] Tell me, tell me
[00:57.10] My nigga, what's it gon' be?
[00:59.76] G-Wagon, or the Bentley?
[01:01.87] The girl dem riding with me
[01:04.31] I no fit die for nothing
[01:06.59] My nigga, what's it gon' be?
[01:09.15] G-Wagon, or the Bentley?
[01:11.41] The girl dem riding with me
[01:13.93] I no fit die for nothing
[01:18.11] Make you know say anything wey you do, dem must commentate
[01:21.37] (I can't come and kill myself)
[01:22.89] So anything wey I dey do, I dey try to dey do am my way
[01:26.09] (I can't come and kill myself)
[01:27.69] Plenty, plenty, plenty suffer wey we face
[01:31.02] Just to make sure money dey
[01:33.43] But my people dem go say
[01:34.38] I no wan kpai, I no wan die
[01:36.65] I no wan kpeme, I wan enjoy
[01:39.14] I wan chop life, I wan buy motor
[01:41.40] I wan build house, I still wan turn up
[01:43.99] Tell me, tell me
[01:45.02] My nigga, what's it gon' be?
[01:47.28] G-Wagon, or the Bentley?
[01:49.65] The girl dem riding with me
[01:51.92] I no fit, die for nothing
[01:54.31] My nigga, what's it gon' be?
[01:56.72] G-Wagon, or the Bentley?
[01:59.09] The girl dem riding with me
[02:01.57] I no fit
[02:02.95] Different things dem happening
[02:04.54] Schemes and packaging
[02:05.71] Inna one night, four shows I'm juggling
[02:08.05] Flow like the ocean, my boat I'm paddling
[02:10.40] Shout out Shina Peller, that's my bro, my family
[02:12.78] Frozen chains
[02:13.76] When it comes to money, I dey concentrate
[02:16.18] Make I tell you straight, you are not my mate
[02:18.54] If you be commissioner, I be head of state
[02:20.78] But my people dem go say
[02:21.93] I no wan kpai, I no wan die
[02:24.26] I no wan kpeme, I wan enjoy
[02:26.76] I wan chop life, I wan buy motor
[02:28.91] I wan build house, I still wan turn up
[02:31.45] Tell me, tell me
[02:32.35] My nigga, what's it gon' be?
[02:34.73] G-Wagon, or the Bentley?
[02:36.99] The girl dem riding with me
[02:39.34] I no fit, die for nothing
[02:41.80] My nigga, what's it gon' be?
[02:44.12] G-Wagon, or the Bentley?
[02:46.54] The girl dem riding with me
[02:48.98] I no fit, die for nothing
[02:52.55]
[02:54.85] Oluwaburna
[02:57.03] Ye, Ye, Ye
[02:58.43] Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
[03:00.68] Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye
[03:03.15] Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
[03:05.45] Ye, Ye, Ye, Ye
[03:07.97] Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
[03:09.92] Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye
[03:12.71] Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
[03:14.91] Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye
[03:17.44] Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
[03:19.76] Ye, Ye, Ye, Ye
[03:22.12] Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
[03:24.43] Ye, uh-uh, Ye, Ye, Ye
[03:26.93] Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye
[03:29.31] Oh baby, your body's on fire
[03:34.27] Eh, body's on fire
[03:38.92] Oh baby, your body's on fire
[03:43.63] Eh, body's on fire
[03:45.12]
DeployBurna Boy - Ye mp3
song Burna Boy - Ye download mp3 or listen online free